Гуру Песен Популярное
А Б В Г Д Е Ж З И К Л М Н О П Р С Т У Ф Х Ц Ч Ш Э Ю Я
# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

D'Prince - Goody Bag | Текст песни

D'Prince is here, Mavins.

CHORUS;
They want my goody bag, eh
They want my goody bag, eh
I get the goody bag, eh
I know you want my goody bag, eh
What's your selling point, eh
Do you know your selling point, eh
You gots to know your selling point, eh
Oya identify your selling point, ehhh
In the goody bag,
Kudi dey for the goody bag,
Money dey for the goody bag,
And banana dey for the goody bag, eh
In the goody bag,
Kudi dey for the goody bag,
Money dey for the goody bag,
And banana dey for the goody bag.

VERSE 1
See I as I dey, I be fresh boy,
And and that's my selling point,
I dey roll up and down in some fresh toys,
And the latest one na the rolls royce,
No be play, if you slow you go tey,
Omo ma lo pe ma lo pe o,
You gots to know you selling point all the time o,
If na baka you get you show,
If na food you sabi e good,
If na bobby you get you show o,
If na book you sabi e good,
Don't be dulling them,
Any cash wey dem get be showing them,
Anything wey them want be giving them,
Me I dey give, I dey give, I dey give it to them,
Dem dey call me santa,
Baby come make we enter,
Make I nack you the lamba,
See as the lamba dey enter,
Make dem dey blow dem banger,
Na we dey top the bumper,
This one is such a bomber,
If you think say na lie, ask your sister o.

CHORUS
They want my goody bag, eh
They want my goody bag, eh
I get the goody bag, eh
I know you want my goody bag, eh
Whats your selling point, eh
Do you know your selling point, eh
You gots to know your selling point, eh
Oya identify your selling point,
In the goody bag,
Kudi dey for the goody bag,
Money dey for the goody bag,
And banana dey for the goody bag eh
In the goody bag,
Kudi dey for the goody bag,
Money dey for the goody bag,
And banana dey for the goody bag, eh

VERSE 2
Shout out to my beautiful ladies,
All my sexy beautiful ladies,
I got love for my beautiful ladies,
Goody bags for all of you ladies, eh
Na club we dey no be burial,
No be that church wey dey your area,
Even if you hear am for radio,
Use your bum-bum damage the ariel, eh
You have to show them your beauty,
You have to give them the action (action)
You have to handle with caution, (caution)
The way you making the boys to gin ginger,
As I dey so, I dey vex o, I dey vex o,
If e many you know say na X o,
As I dey hear na omoba and the rest o,
Smoking her cigarrette,
Smoking and shaking her figure 8,
No underrate, me I no fit go dey underrate,
Help me ask her wetin I do am o,
She just dey show her selling point anyhow o.

BRIDGE
Want my goody bag
Goody goody
What's your selling point
You gats to know your, you gats to know your selling point
They want my goody bag
Goody goody
Identify your selling point
(Instrumental)

CHORUS
In the goody bag,
Kudi dey for the goody bag,
Money dey for the goody bag,
And banana dey for the goody bag,
In the goody bag,
Kudi dey for the goody bag,
Money dey for the goody bag,
And banana dey for the goody bag,
In the goody bag,
Kudi dey for the goody bag,
Money dey for the goody bag,
And banana dey for the goody bag,
In the goody bag,
Kudi dey for the goody bag,
Money dey for the goody bag,
And banana dey for the goody bag.

Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 1
Видео
  • D'Prince - Goody Bag (Official Video) D'Prince - Goody Bag (Official Video)
    D'PRINCE OFFICIAL VIDEO FOR GOODY BAG. VOTE @DPRINCEMAVIN GOODY BAG FOR ...
  • D'Prince - Goody Bag D'Prince - Goody Bag
    New Single off D'Prince's debut album. ... D'Prince - Goody Bag. superbsleek ...
  • D'Prince - Goody Bag D'Prince - Goody Bag
    One of the Singles from D'Prince's Album FRENZY In Stores Now. (ITunes,Spinlet ...
  • D Prince Goody Bag Instrumentals D Prince Goody Bag Instrumentals
    D Prince Goody Bag Instrumentals. Adole Kole. SubscribeSubscribed Unsubscribe .... D ...
  • Linda's New Twerk Video (D' Prince - Goody Bag ... Linda's New Twerk Video (D' Prince - Goody Bag ...
    Linda twerking and twisting to Goody Bag by D'prince.
  • D'Prince - Gentleman ft Davido and Don Jazzy ... D'Prince - Gentleman ft Davido and Don Jazzy ...
    Music video by D'Prince performing Gentleman. © 2014 Mavin Records. Download Link ...